BEER PALOUR: Jona don gree say ego run 4 presido and many many tins

BEER PALOUR: Jona don gree say ego run 4 presido and many many tins

Turn Off Light
Auto Next
More
Add To Playlist Watch Later
Report

Report


Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Descriptions:

Political temperature don rise as gist dey fly say Goodluck Jonathan don finally agree say e fit run for president again for 2027. 👀 From coalition talks to youth pressure and PDP wahala, many many tins dey happen behind the scenes wey Nigerians no fit ignore. Is Jonathan truly preparing for a comeback? Who dey push am? And wetin this mean for Tinubu, Obi, Atiku and the entire opposition movement?

Na real beer parlour politics we carry come today — hot gist, sharp analysis, and all the matters arising wey dey shake Naija politics.

🍻 👉 LIKE 👍 COMMENT 💬 SUBSCRIBE 🔔 for more hot political gist!

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *