Part 2: BEER PALOUR: Wike de cry as Wabara take over PDP plus David Mark ADC be like say e get hope

Part 2: BEER PALOUR: Wike de cry as Wabara take over PDP plus David Mark ADC be like say e get hope

Turn Off Light
Auto Next
More
Add To Playlist Watch Later
Report

Report


Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Descriptions:

Na serious drama dey play for PDP as Wabara-led BoT don take charge of the party affairs. Meanwhile, Wike’s camp dey feel the heat as David Mark makes a strong comeback into the power equation. Who really dey control PDP now? Is Wike losing grip of the party structure?

And wetin this mean for 2027 elections? Join us for real talk, street analysis, and all the matters arising wey dey shake Nigerian politics.

🍻 👉 Like, comment & subscribe for more beer parlour politics gist! 

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *